Why E Be Say
P-square

Uuh yea yea, no
I don die (2x)
Uuh yea

Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse
(Why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living
(Why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them
(Why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling
(Why e be say)Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling
(Why e be say)They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei

Chorus
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say

Verse
(The wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another
(The wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother
(The wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty
(The wrong thing be say)As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei

Repeat Chorus

Verse
Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli
(The right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo
(The right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try

I don die

Repeat Chorus till fade


  Purchase "Why E Be Say"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Why E Be Say" Video   Play Spotify "Why E Be Say" Song   View Wikipedia "Why E Be Say" Entry   Receive Emails for Future P-square Lyrics

Email:

  Link to "Why E Be Say"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by P-square

Related Songs

  Last Round - Slick Shoes  Alphabet Rap - Divine  Wheel of Fortune - Lil' Johnny  Erika Kane - B5  Take Good Care of My Baby - Donny Osmond  Present Delay - Meja  Say My Name - BeyoncĂ©  Every Day - U-Kiss  Homeless - Ladysmith Black Mambazo  Homeless - Paul Simon  Homeless - Simon & Garfunkel  Homeless (Ladysmith Black Mambazo cover)...  Homeless - Simon And Garfunkel  Erica Cane - B5  For Instance - 2face Idibia  Bitch - E-40  Fergalicious [Album Version - Explicit]...  Evermore - Eleventeen  What Will You Do With M-E - Western Flyer  E - Chris Rea  Why Say Yeah - Swervedriver  Why Say Goodbye - Gavin Friday & The Man Seezer  Why Say Goodbye? - The Contingency Plan  Why Say Goodbye...  Heartbeat - Buddy Holly  Heartbeat - Connie Francis  Jane - EPMD  Flower Children - Clazziquai  Stay - Boyzone  I WOULDN'T NORMALLY DO THIS KIND OF THING (dj pier...  ABC Sex - Vybz Kartel  I Wouldn't Normally Do This Kind Of Thing (Dj Pi...  Taken For Granted - Gob  Come When You Call Me America - Lana Del Rey  S-E-X-X-Y [Radio Mix] - They Might Be Giants  Sandy - Olivia Newton-John  Baby Blue - The Echoes  Take My Pain - At Vance  I Don't Understand - Emilie Autumn  The Easy Spell - Mos Def  Temple - Parson James   A - The Billy Nayer Show  Americas Most Wanted - Akon  Paranoia Key Of E - Lou Reed  E-Bay - Weird Al Yankovic  F.U. - Little Mix  Na Na Na, Blah Blah Blah, Fuck You - Gob  Eazy Street - Eazy-E  Eazy Street - Eazy E F/ Dr. Dre  Proud 2 Be - N.O.R.E.  Non E Vero - Lady Lily  Eazy Street (featuring Dr. Dre) - Eazy-E  Eazy Street - Eazy E  Erica Kane - B5  Street Credibility - 9ice  Erika Cane - B5  America's Most Wanted - Akon  Scanit - Magic Crayon  Sanddollars - Why?  Speech Bubbles - Why?  Against Me - Why?  This Blackest Purse - Why?  Even the Good Wood Gone - Why?  Into the Shadows of My Embrace - Why?  One Rose - Why?  Ape in Cage with Wire Cutters - Why?  Berkeley by Hearseback - Why?  On Rose Walk, Insomniac - Why?  Miss Ohios Nameless - Why?  The Act - Why?  21st Century Pop Song - Why?  On My 19th - Why?  Our Neighbors Daughter - Why?  I Need a Little Time - Why?  Cold Lunch - Why?  America Won - Why?  Hunter Van Brocklin - Why?  Lil Mac Attack - Why?  Meal-Bound Boy - Why?  The Crest - Why?  Point Blank - Why?  Ob Ish - Why?  2nd String Mathmagician/LaGuardia by Corpslight...  Next Atlanta - Why?  500 Fingernails - Why?  Decieved - Why?  The Teeth Behind Kisses - Why?  Pantone Cyan - Why?  Ha x4 - Why?  Sick 2 Think - Why?  Broken Crow - Why?  Pick Fights - Why?  Dumb Hummer - Why?  Whispers Into the Other - Why?  January Twenty Something - Why?  These Hands - Why?  Me and The Peacoat - Why?  Maze - Why?  You'll Know Where Your Plane Is 7 - Why?  Lady Fingerz - Why?  Close to Me - Why?  Eskimo Snow - Why?  The Hollows - Why?  Mutant John - Why?  Vice Principal - Why?  Women Eye, "No." - Why?  Brook and Waxing - Why?  Twenty Eight - Why?  Exegesis - Why?  By Torpedo or Crohn's - Why?  A Sky for Shoeing Horses Under - Why?  The Fall of Mr. Fifths - Why?  Fatalist Palmistry - Why?  Good Friday - Why?  The Vowels, Pt. 2 - Why?  Gnashville - Why?  Simeon's Dilemma - Why?  Song of the Sad Assassin - Why?  These Few Presidents - Why?  Yo Yo Bye Bye - Why?  Fall Saddles - Why?  For Someone - Why?  The Plan - Why?  As A Card - Why?  Danny - Why?  Thirteen on High - Why?  Way High on Highway 13 - Why?  Banana Mae - Why?  Murmurer - Why?  Gemini (Birthday Song) - Why?  The Hoofs - Why?  Waterfalls - Why?  Crushed Bones - Why?  Act Five - Why?  Rubber Traits - Why?  Light Leaves - Why?  Me On Beer - Why?  Dream on Cortelyou - Why?  Dirty Glass - Why?  A Little Titanic - Why?  Seventeen - Why?  Shirtless, Sheetless and - Why?  White English - Why  Waterlines - Why  Sod In The Seed - Why  Fate - Why  Kevin's Cancer - Why  Jadakiss Featuring Anthony Hamilton - Why  Paper Hearts - Why  Light Leaves - Why  Thirteen On High - Why  Jonathan's Hope - Why  Bitter Thoughts - Why  As A Card - Why  Thirst - Why  Strawberries - Why  Distance - Why  Danny - Why  By Torpoedo or Crohn's - WHY?  Sand Dollars - WHY?  Gemini - WHY?  The Vowels, Part 2 - WHY?  Strawberries - WHY?  Jonathan's Hope - WHY?  Waterlines - WHY?  Brook & Waxing - WHY?  Probably Cause - WHY?  Paper Hearts - WHY?  Sod in the Seed - WHY?  Bitter Thoughts - WHY?  Jadakiss Featuring Anthony Hamilton - WHY?  A Sky for Shoeing Horses - WHY?  Distance - WHY?  White English - WHY?  The Water You Walk - WHY?  Shag Carpet - WHY?  Twenty Seven - WHY?  The Vowels Pt. 2 - WHY?  Kevin's Cancer - WHY?  Thirst - WHY?  Aeiou - Charlotte Sometimes  The Questions - Common  You Know What I Mean [*] - The Turtles  You Know What I Mean - Turtles  MEAN TO ME - Holiday Billie  My L.O.V.E. - The League  Dreamworld: Marco De Canaveses (feat. David Byrne)...  Dreamworld - Marco De Canaveses - Caetano Veloso  Dreamworld: Marco de Canaveses (Live)...  Dreamworld - Marco De Canaveses - David Byrne  Island - Bonnie Tyler  S-E-X-X-Y [Warren Rigg Microwave Mix]...  Big Ball in Town - The Kingston Trio  Natural Born Sinner - In This Moment  Pump It [Album Version] - The Black Eyed Peas  Pump It Harder - Black Eyed Peas  Pump It - Black Eyed Peas  Angels We Have Heard on High...  D.I.V.O.R.C.E. - Dolly Parton  Core 'ngrato - Russell Watson