Shekini
P-Square

[Intro]

P-Square eh eh

ahn ahn

(Alen 4x)

ahn ahn

Lets go

[Hook]

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

[Verse 1]

I get the power eh

Me I no dey bother yeh

I no be footballer but I sabi do the Ronaldo (lets go)

I get the power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)

I no be footballer but I sabi do the Ronaldo

[Chorus]

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

[Hook]

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

Oya shekini ni ni ni ni (3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

[Verse 2]

(We don go with another (yes)

Wey go take una further (yes)

Na we be the brothers

Wey dey scatter all over the borders (alen) 2x

[Chorus]

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

[Hook]

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn

(Burukutu) Hey 2x

Burukutu

ahn ahn

P-Square

(Alen 4x)

ahn ahn

[Chorus]

Take it (slow)

Take it (free)

Alhaji (ehn ehn)

Ehn ehn (listen)

Take it (ahn)

Take it (orijo)

Alhaji (okay)

Ehn ehn (hmm)

Oya show no wahala (hala)

You dey make enemy go madder (madder)

Baby go, go hala (ehn ehn)

You dey make me wanna craze (oya now)

[Hook]

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo

Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey

(Oya shekini ni ni ni ni 3x)

Oya shekina na na na na

Ehn ehn


  Purchase "Shekini"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Shekini" Video   Play Spotify "Shekini" Song   View Wikipedia "Shekini" Entry   Receive Emails for Future P-Square Lyrics

Email:

  Link to "Shekini"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by P-Square

Related Songs