Do As I Do
P-square

Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessey and Bacardi
Daddy go rock you steady
Cos you got me going on
Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey
Na the thing wey you do make me wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

I can go all night boy
If you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
Can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya party starter
We step ina the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rude boy, Mr P Don dada
So follow me follow me baby data
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone be the charger
Na the way she dey do me , dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop rosey
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental

And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh

Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense
Oya make you pon the selense
pon the selense
pon the selense

As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
do as I do, do as I do, do as I do eh


  Purchase "Do As I Do"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Do As I Do" Video   Play Spotify "Do As I Do" Song   View Wikipedia "Do As I Do" Entry   Receive Emails for Future P-square Lyrics

Email:

  Link to "Do As I Do"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by P-square

Related Songs

  My Cup Runneth Over - I Do! I Do!  I don't wan't to be your friend - Do  Can’t Hide Love Little Ghetto Boy Off The Wall...  Selfish - Do  love is killin' me - Do  Now That I’ve Found You - Do  Voorbij Zeg Me Dat ‘t Niet Zo Is Engel Zonder Vl...  Not Our Day To Die - Do  Comin’ Home (Now You’ve Changed) - Do  Liefde Van Later - Do  Blame It On Love - Do  The Day You Went Away - Do  In Een Stoel Bij Het Vuur - Do  Angel Of Mine - Do  I Believe In Love - Do  Angel By My Side - Do  Heaven - Do  Beautiful Thing - Do  I Still Believe In You - Do  Zingen In Het Donker - Do  Vergeven En Vergeten - Do  Geef - Do  Laat Het Nu Maar Vrij - Do  Ontrafel Mij - Do  Kus Me - Do  Stil - Do  Rauken(Paradise) - Do as Infinity  Aurora - Do as Infinity  For the Future - Do as Infinity  Mahou no Kotoba ~Would you marry me?~...  Kimi Ga Inai Mirai - Do as Infinity  TAO - Do as Infinity  Azayakana Hana (The Vivid Flower) (Romaji & Englis...  Hiiragi (Holly) (Romaji & English)...  Oasis (Romaji & English) - Do as Infinity  Fukai Mori (English) - Do as Infinity  Shigunaru; Signal (Romaji & English)...  Week! - Do as Infinity  One or Eight - Do as Infinity  Deep Forest - Do As Infinity  Chiriyuku Yuube - Do As Infinity  Raven W/English - Do As Infinity  Shingunaru (Signal) - Do As Infinity  My Will - Do As Infinity  Mellow Amber W/English - Do As Infinity  Bosque Profundo - Do As Infinity  Shinjitsu No Uta - Do As Infinity  Ai No Uta - Do As Infinity  Oasis - Do As Infinity  New World - Do As Infinity  Yesterday And Today - Do As Infinity  Fukai Mori - Do As Infinity  Another - Do As Infinity  10W40 - Do As Infinity  Week! W/English - Do As Infinity  We Are - Do As Infinity  Wings - Do As Infinity  Welcome! - Do As Infinity  Painful - Do As Infinity  Yo Soy - Do As Infinity  Tangerine Dream - Do As Infinity  Summer Days - Do As Infinity  Standing On The Hill - Do As Infinity  Under The Sun - Do As Infinity  Under The Moon - Do As Infinity  Tsubasa No Keikaku - Do As Infinity  Tooku Made - Do As Infinity  Shinjitsu No Uta [True Song] - Do As Infinity  Rumble Fish - Do As Infinity  Boukensha Tachi - Do As Infinity  Soak Up The Sun - Sheryl Crow - Do As Infinity  Hiiragi - Do As Infinity  Heart - Do As Infinity  Remember The Hill - Do As Infinity  Raven - Do As Infinity  Gates Of Heaven - Do As Infinity  Field Of Dreams - Do As Infinity  Mahouno Kotoba Will You Marry Me ?...  Honjitsu Wa Seiten Nari - Do As Infinity  Buranko - Do As Infinity  Break Of Dawn - Do As Infinity  Faces - Do As Infinity  Enrai - Do As Infinity  Do As Infinity - Do As Infinity  Desire - Do As Infinity  Tao [Instrumental] - Do as Infinity  Fukai Mori(Deep Forest) - Do As Infinity  Tookumade - Do As Infinity  Rakuen - Do As Infinity  Tohkumade - Do As Infinity  Do Not As I Do - Hanne Hukkelberg  Do As I Say Not As I Do - Ed Harcourt  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Gary Tesca  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Starlite Orchestra  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do...  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Dinu Bomba  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Stars at Studio 99  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Ricardo Caliente  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do...  I Do I Do I Do I Do I Do - Bryan Smith  I Do I Do I Do I Do I Do - Studio 99  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - Company  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - ABBA  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do - ABBA  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do...  I Do I Do I Do I Do - A'ba-Cus  Do As I Say - The Future  Doing As I Do - The Beets  Blue As I Do - Kris Kristofferson  Do As I Say - The Sweet  I Do, I Do, I Do - Singers  I do, I do, I do - ABBA  I do I do I do - Creamydk  I Do I Do I Do - Creamy  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do [DVD] - ABBA  Do I Do - The Four Freshmen  Do I Do - The Wootens  Do I Do - Carman  Do I Do - The Spinners  Do I Do - Gerald Veasley  Do I Do - Ken Arlen Orchestra  Do I Do - Trijntje Oosterhuis  Do I Do - Takahiro Miyazaki  Do I Do - Stevie Wonder  Do I Do - BoDeans  Do I Do - Dancing with the Stars  I Do I Do [*] - Donnie McClurkin  I Do Do I - 22-pistepirkko  I Do I Do - Donnie Mcclurkin  I Do I Do - Charlie Mars  I Do I Do - Zach Farlow  Do As The Living Do - The Innocence Mission  On My Shoulders - The Do  Searching Gold - The Do  Queen Dot Kong - The Do  When Was I Last Home? - The Do  Tammie - The Do  Playground Hustle - The Do  At Last - The Do  Unissasi Laulelet - The Do  Stay (Just A Little Bit More) - The Do  Song for Lovers - The Do  The bridge is broken - The Do  The Wicked & the Blind - The Do  Heaven - Do All  Trunk Stay Beating - A-Do  I Been Looking Around - A-Do  As Lovers Do - Any Trouble  As You Do - Castanets  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do [DVD][Multimedia Trac...  Do Do Do - Mel Tormé  Do Do Do [#] - Mel Tormé  Do Do Do - Doris Day  Do Do Do - Julie Andrews  Do do do - Rhubarb  Do, Do, Do - Doris Day  Do, Do, Do - George Gershwin  Do Do Do - Nellie McKay  Do Do Do - Marion Aunor  Que sí, que sí [I Do, I Do, I Do, I Do, I Do...  I Do, I Do, I Do, I Do, I Do/SOS/Waterloo [DVD][Li...  What Do I Do? - Jimmie's Chicken Shack  You Do, I Do - Def Squad  Why Do I Do - Jump5  Do what I do - Lady & Bird  What Do I Do - 2AM  What Do I Do - Sam Phillips  What Do I Do - Raekwon  What Do I Do - R. Kelly  What Do I Do [*] - R. Kelly  What Do I Do - Tiffany  Do Like I Do - Smokey Robinson  What Do I Do - Nyoy Volante  What Do I Do - Elizabeth Cook  Do What I Do - Cassie Davis  Why Do I Do? - Rehab  Do What I Do - Scarface  Do What I Do - The Living End  What Do I Do - CLC  What Do I Do? - Baby Vox  I Do What I Do - Harry  I Do, Dear, I Do - Nick Cave and the Bad Seeds  I Do What I Do - Anarbor  I Do Dear, I Do. - Nick Cave & The Bad Seed  I Do Dear, I Do. - Nick Cave  I Do What I Do - Galactic Cowboys  I Do But Do I - Katie Armiger  Yes I Do I Do - Secret  Do Do Do Do Do Do Do It Again - Alma Cogan  I Do - Gin Wigmore  I Do - J Geils Band  I Do - Paul Heaton  I Do - Roger Clyne and the Peacemakers  I Do!! - Toya  I Do - Paul Gilbert  I Do - Jennifer Paige  I Do - Tom Milsom  I Do - Susie Suh  I Do [*] - The Beach Boys  Do I - Kaja