Gongo Aso
9ice

INTRO
Yeahhhh
I'm back at y'all (2x)

CHORUS
Gongo aso, kutupu ahu, anywhere I dey now
Gongo aso, kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'sebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan

VERSE 1
Gongo aso, you know am on fire no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abalaso
This time no dulling
Everywhere wey I dey na party
Hennessy nlo, Moet nlo, Baccardi nlo [nloooo]
We no go stop, till the break of dawn, bebe nlo [nloooo]
Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos dey there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party
Fidi gbodi, make u shack scordi
Make your eye dirty
From now till eternity

REPEAT CHORUS

VERSE 2
You be government worker you collect salary
Ka mari, kin ma gbomi gbin
Kin ma jaiye ori mi before I play lotto
No be me
You know am ghetto solder
Khaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life is too short you know
Nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow
Do like no tommorrow
Money speaking, speaking
Any idea waiting, waiting
Tin ba je demi
Aiye a gbo
Oorun a mo
Gongo aso [you know]

REPEAT CHORUS

VERSE 3
Gongo aso, otiso, ewo ile ewo enu oko
Gongo aso, otiso, see people on the floor
Gongo aso, otiso, my personality no matter at all
Gongo aso, otiso, all I want is catch some fun
Gongo aso, tin ba nsile
Gongo aso, if I buy bentley
Gongo aso, kilode
Gongo aso, eje kin jaiye mi
Eje kin saye mi
Eje kin jaiye mi,
Saiye mi, saiye mi

REPEAT CHORUS (x2)

OUTRO
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, Maami
E juru
9ice, u no understand
Bebe nlo (echo out)


  Purchase "Gongo Aso"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Gongo Aso" Video   Play Spotify "Gongo Aso" Song   View Wikipedia "Gongo Aso" Entry   Receive Emails for Future 9ice Lyrics

Email:

  Link to "Gongo Aso"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by 9ice

Related Songs

  Banan Na Aso, Santong Kabayo - Yano  Baw-Waw-Waw! - Francis M.  Baw-Waw-Waw - Francis Magalona  Aso - Siakol  Baw Waw Waw - Francis Magalona  Lumalabay nga daw Aso - Mabuhay Singers  Banal Na Aso - APO Hiking Society  Minsan - Cueshe  Pompiang - Parokya Ni Edgar  Nginig - Gloc-9  Malungkot - Michael V  Upuan - Florante  Sinaktan Mo Ang Puso Ko - Michael V  Beep (3x) Ang Sabi Ng Jeep - Willie Revillame  Sinaktan Mo Ang Puso Ko - V. Michael  Hiling - Siakol  Sinasaktan - Freddie Aguilar  Amakakeru Ryu No Hirameki - Silent Sanctuary  Isang Bandila - Rivermaya  Akala Ko - Gary Granada  Overdrive - The Eraserheads  Overdrive - Eraserheads  Aso't Pusa - Hale  Overdrive - Barbie Almalbis  Karoling - Siakol  Gusto Ko - Gloc-9  Quién Asó la Manteca? - Andrés Calamaro  Quién Asó la Manteca? - Andrés Calamaro  Salawikain - APO Hiking Society  Alipin - Regine Velasquez  Maskara - Rivermaya  Pink 5Ive - Silent Sanctuary  Night Goat - Melvins, The  Kaka - Yano  Tayo'y Mga Pinoy - Francis Magalona  Psycho - Giniling Festival  Syotang Pa-Class - Apo Hiking Society  Trip - Parokya Ni Edgar  Red - Gazette  Langsam Wachs Ma Zamm - Wolfgang Ambros  Gyu-ru-ru - Naruto  Namamasko Po - Parokya Ni Edgar  Sari-Saring Kwento - Champ Lui Pio  Buloy - Eraserheads  Iniwan - Grin Department  Cobrabird - Parokya Ni Edgar  Buloy - Parokya Ni Edgar  Askal - Jose And Wally  Intro ni Mike Swift - Gloc-9  DIARRHEA - Hatsune Miku  Day 0 - Dr. Yen Lo  Quinta - Loonie  Simbang Gabi - Grin Department  Baso - Enchi  Zahltog - Kurt Ostbahn  Abrakadabra - Abra  Soulmate - Gee Watts  Sinabmarin - Andrew E.  Bago ang Lahat - Loonie  Isso - Mateo  Biglang Liko - Ron Henley  S2pid Luv - South Border  Stuped Love - Andrew E.  Stupid Love (Original Version) - Salbakuta  Batang Musmos - Hash One  Masama Yan - Gloc-9  Stupid love - Sabakuta  Cerberus (feat. Loonie and Ron Henley) - Abra  Sorry - Dello  2012 - XSLD  Manliligaw - Mike Kosa  Magbalik Ka Na - Muntinlupa Style  Gayuma - Abra  Gayuma - Abra  All Star - Mike Kosa  Limang Ulo - Slim Of Repablikan  Katumbas - Gagong Rapper  Set Me Straight - The Melvins