Owe Nobody
El-Wizzy

intro;

yeah!...na so!

hot and fresh awter kitchen

dats wat evrybody is wishin!

dis aint joncin....no be joncin!

its elwizzy!....elwizzy!....elwizzy!


chorus;

i no owe anybody

evrybody na my pady

so make u come make we party

make u dey move ur body

ur free to shark kwady

make sure say u dey hold somebody

dey dance,dey move,dey wine,dey sqeeze,dey tease ur body

cos its elwizzy

da king of efizzy

ama take off ur dizzy

im gona make u get busy


Verse.1

its elwizzy in da buildin efizzy freak

tryna make my fans feel my flows to da peak

na de kind thing i pick

flexin at club almost evryday of da week

and dats wat i've come to do

and dats wat i wana do

cos dats wat i know how to do

cos dats wat im born to do

im gona make u feel it

cos its da real hit

its a sealed beat

dont give a fuck ur free to steal it

cos evryone na my friend

flow together lets party to de end

chai!....feel da kind thing i dey send

feel da kind flows wey me i dey blend

u see wetin i dey do

na wetin i wan do

na wetin i like do

dis na brand new igbedu

jus to say evrybody gbawa egwu

(sing chorus)



Verse.2

dropin like its hot

not as much as i taught

i don dey work make e no be like say i too dey talk

but anytime i enter de club

with my kinda flow evryone go like to dulb

like say i be pope john paul

elwizzy evrybody dem go dey call

cos i no dey form at all

with jah by myside me i no go fall

cos i no say one day

all of una go know say na here wey me dey

like play like play i go turn to ideh

makin my doe evryday by day

dis na brand new style

grab ur partner and show some smile

na true no be lie

jus at de intro i don dey fly

(sing chorus)


Verse.3

im in de house chewing da microphone

so serious dat i don even off my phone

jus to make sure say my padies catch some fun

u cant do it like me cos my style is wonderful

im da one and only me

elwizzy gat lota flows ina me

buildin my fans no single enemy

walking in de stret and they keep hailin me

cos evryone na my firend

flow together lets party to da end

chai!...feel de kind flows i dey send

feel de kind beat wey me i dey blend blen blen!

(sing chorus)


busy with somfin.....busy with somfin

too much flexin.....too much flexin

too much efizzy.....efizzy

elwizzy........elwiiiiizzeeeeeee!

akdon production.....akdon production...akdon

uuuuhhhh akdon production!


  Purchase "Owe Nobody"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Owe Nobody" Video   Play Spotify "Owe Nobody" Song   View Wikipedia "Owe Nobody" Entry   Receive Emails for Future El-Wizzy Lyrics

Email:

  Link to "Owe Nobody"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by El-Wizzy

Related Songs

  Ode to You - Dawn Richard  Nobody Walkin' - Tim Buckley  I.O.U. - Luke James  Armageddon Days - American Hi-fi  Civil Sin - Boy Kill Boy  Blood on My Shoes... - Dirty Pretty Things  Same Girl - Jennifer Lopez  I Feel Your Pain - SBTRKT  Owe - Arnel Pineda  Aviation - Leo Sayer  Blow Your Tuneless Trumpet - Jon Langford  Dear Blank - Hedley  Blow Your Tuneless Trumpet - Mekons  I Owe It All To You - Kevin Ray  I Owe You - Nick Cannon  To The Sheets - Broadway Calls  Little Boy I Miss You - Timo Tolkki  Push - Madonna  Nobody Cares - After the Anthems  I Owe It All To You - Country Blend  I Owe It All To You - Michael Peterson  The Last Ride - Pretenders  När Min Vän Bossa Novar [Instrumental]...  Nobody - Winterville  For The Homies - Dom Kennedy  Hello - Oasis  Hello - Maroon 5  Game Owe Me - Kool Ace  Game Owe Me (Featuring Kool Ace) [Explicit Album V...  I Like the Way You Die, Boy - Shoot the Girl First  I Owe - Karen Clark-Sheard  We Owe - Dance Hall Crashers  I Owe - Living Things  I Owe - Mase  Owe Me - K Camp   I Owe - Rosette  It Works for Me - Toby Keith  IOU - Wolfsheim  Golden Days - Kem  You Owe Me (Featuring Ginuwine) - NAS  You Owe Me - NAS  Cool Cool Universe - Ima Robot  I Owe It To The Girls (Teddy & the Frat Girls)...  I Owe It All To You - Paul McCartney  You Owe Me An I.O.U. - Hot Hot Heat  You Owe Me"(feat. Ginuwine - NAS  We Owe This To Ourselves - Anberlin  You Owe Me (Feat. Ginuwine) - NAS  You Owe Me - Ginuwine  On My Own - DeJ Loaf  Quiver - The Atomica Project  IOU - Cece Winans  The Zenith - Wale  I Owe You Nothing - Bros  I Owe You - Victoria Beckham  You Owe Me - Cows  I Owe You One - Shalamar  Owe It All - Aloe Blacc  World Don't Owe Me - Catie Curtis  You Owe Me An IOU - Hot Hot Heat  Happy Hallowe'en - Die So Fluid  Dinero - Roger Clyne & The Peacemakers  Proud King of the Doomed - Pygmy Lush  All Your Fault [*] - You Me At Six  You Owe Like Pookie - Tech N9ne  I.O.U. - Eddie Cochran  I.O.U. Nothing - Coal Chamber  Owed To Joe - Bulletboys  Where The Red Fern Grew - Nobody Knew  Detailed Scene - Nobody Knew  18 - Nobody Knew  Why Try - Nobody Knew  Two For One - Nobody Knew  Daze Away Days - Nobody Knew  Attention Affection - Nobody Knew  Phil Approves - Nobody Knew  Naif - Nobody Knew  Kill, Her Song - Nobody Knew  You & Me - Nobody Knew  Worth The Wait - Nobody Knew  Losing Interest - Nobody Knew  Travel Back - Nobody Knew  Falling Out - Nobody Knew  Motor Driven Brush Roll - Nobody Knew  My Side Of The Story - Nobody Knew  The Happiest Song Ever - Nobody Knew  I Will Miss - Nobody Knew  Pop Punk - Nobody Knew  Nobody Wins - Nobody Wins  Hero's Come Back (English) - Nobody Knows  Hero's Come Back - Nobody Knows  First Lady - Nobody Knows  Captain Bobby Stout - Manfred Mann's Earth Band  Message in the Sand - A Silent Film  Illegal Business Remix 2004 - Krs-one  Western Union - Vybz Kartel  Breathe Life - Jack Garratt  Telling Me To Go - Kaiser Chiefs  Nothing To Remember - Neko Case  Game Owe Me - D4l  Don't Owe You A Thang - Gary Clark Jr.  Dick Van Dyke - Spencer Bell  7 Day Out Look - Bones  One Year From Now - Katatonia  I.O.U. - Zane  I.O.U. - Zane  I.O.U. - LiL Zane  Bloodbuzz Ohio - The National  Bloodbuzz Ohio - The National  I Don't O U - Opm  You Owe Me One [*] - ABBA  High Life - London Grammar  You Owe Me One - ABBA  You Owe Me One - Abba  The Number No Good Things Can Come Of...  I Owe You One - Lights  I Owe You One - Lights  You Owe Me Money - Bad Examples  You Owe Me - Dave Gahan & Soulsavers   Favor - Chris Brown  black S - Blue Foundation  I.O.U. - Broken Bones  I Ain't Satisfied - Bone Thugs N Harmony  Bitch Better Have My Money - Karmin  Do They Owe Us a Living? (Live) - Crass  For Seasons - Curren$y  Dorothy - Amy Seeley  Way Back (Tony Montana) - Drake  Friendly Advice - Tom Cochrane  Bloodbuzz Ohio - Julia Stone  Anyone/Anything - Touche Amore  Bloodbuzz Ohio - The National  Private - Del Reeves  You Don't Owe Me - John Fogerty  I Owe It All to You - Dale Watson  You Don't Owe Me - John Fogerty  Play On - Crack the Sky  Find That - Beatnuts, The  Find That - Beatnuts  Blood On My Shoes - Dirty Pretty Things  Just Pass It On - Joe Cocker  Bloodbuzz Ohio - Oh Land  Mud - Lil Lurk  Wheelchair - Arguments  Luck Bean - That 1 Guy  Wonderful Friends - Pete Seeger  Tonight Is Mine - Confederate Railroad  Riverside [Demo#] - America  Riverside [DVD] - America  Riverside - America  You Owe Me Nothing in Return - Alanis Morissette  At The Cross (Love Ran Red) - Chris Tomlin  Riverside - Amber  We Owe Good For Everything - Kitty Wells  The One Who Won My Heart - Christian Bautista  Wait For It - Tatyana Ali  Rolls Royce Weather Everyday - 2 Chainz  Rolls Royce Weather Every Day (feat. Lil Wayne)...  Last Day - Sammie  Living hell - Morcheeba  Owe Me That Pussy - K CAMP  You Owe Like Pookie feat. Kutt Calhoun & Jay Rock...  Spirit - Paradise Lost  Riverside (Demo) - America  Evening - Bombay Bicycle Club  Love Is For The Middle Class - House Of Heroes  King of Swords (Reversed) - The Dear Hunter  I Owe [Multimedia Track] - Living Things  An I For An I - Iamx  Helpless - Emarosa  Whatchu Get - Lil Herb  You Owe Me - Michelle Wright  That's One You Owe Me - Johnny Cash  Twenty-One Grams - August Burns Red  I Don't Belong Here - Emil Bulls  Feeling Holy - 1,2,3  Free - Chico Debarge  Sidelines - Alien Ant Farm  I.O.U. - Lee Greenwood  Before You Go - Flight 409  I Owe It All To You - Barry White  Almost Cut My Hair - David Crosby  It's Your Life - Loverboy  Debt Collector - Daniel Knox  You Owe Nothing - Chris Velan  Owe You Nothing - Misery Loves Co.  I.O.U.1. - Kardinal Offishall  I.O.U.1 - Girlicious  Microwave - Cocoon  The Contract - Falling Up  I Owe You Nothing - S.O.S.  Dragonflies - Devendra Banhart  Dragonflies - Devendra Banhart  Bloodbuzz Ohio - The National  At the Cross (Love Ran Red) - Passion  Blood Buzz Ohio - The National  Pamela Brown - Leo Kottke  I.O.U - Lee Greenwood  I.O.U.Q - Lee Greenwood