Baby Gal
Drenco

Na you I dey find oh

Any how wey you like

make you wind dey go

oh oh

And I like your behind

oh

Omo come to my side

make we fly dey go oh

oh

I no fit deny ohhhh

Omo you too fine o oh

oh

you dey make me dey

maga

dey make me dey

shatter

dey make me dey

scatter oh oh


(Chorus)


Baby gal i mana igbu go

m oo

this thing wey you

carry, o gugbu m oo eh

Baby gal i mana igbu go

m oo

igbu go m oo, igbu go m

oo eh

Baby gal i mana igbu go

m oo

this thing wey you

carry, o gugbu m oo eh

Baby gal i mana igbu go

m oo

kedu ife m ga eme eh

kedu ife m ga eme eh

[Drenco]

This baby na one of a

kind man

she dey make my face

dey shine man

I want to dey press

rewind man

anytime I see her e dey

be like sign man

I no fit explain the link

man

uh wait make I think

man

I remember sey she like

my style man

no wonder she dey give

me the smile man

omoge show me the

sumthin

make I kuku hold the

sumthin

you know sey I dey feel

the sumthin

the thing wey you carry

omo no be small thing

I no fit shout at all man

this one e fine e tall

man

I know sey if I give am

my all man

man she go play me like

ball man


(Chorus)


[Cashino]

Omo e le o ti lo wa ju

senorita

Cashino pleased to meet

ya, mamacita

fine gal for lagos, NDT

I'll make you famous

no dey dull, ba mi so ro,

I no dey stall

oya make we yarn now

admire from afar

nah su mo bi ki a lo ra

oti ni bar


you know my steeze,

Halima you a 100

degrees

ha any time I tie the

knot, sho mo

Mi o se re, I give it all I

got, Big boy with big

things

exchanging rings, not

that small boy talk

about the bling bling

you dealing with a king,

its a beautiful thing

in you its everything

Gba ooo mo ti lo la un

da un ife e

Ma fi sha un Iyawo

kilode

Forever starts today

Cashino NDT baby

swagger my word play.


(Chorus)


[Drenco]

Baby girl come close to

my Honda

I like to have your

name and your number

you dey make my head

dey ponder

e be like sey na you go

cure my hunger

the way you dey carry

your self

when you entered the

club omo guys dey melt

some still no believe

wetin them eyes dey

see

but this babe bakar na

reality.

seventeen, eighteen,

nineteen man

this kind baby go be

nineteen man

wetin be your age? am

nineteen man

but I swear she no look

like pikin man

the way she dey wind

be like sixteen man

body so erotic lookin so

cream man uh

I wanna take her to the

top of the globe

so baby girl tell me now

is you ready to roll?

[Singing]

Omoge I dey feel your

pattern

the thing wey you dey

do you dey make me

dey maga

omoge I dey feel your

swagger

come to my place make

I pump your bakar


(Chorus)

eh kedu ife m ga eme

eh

omo you don jazz me

eh

this thing wey you

carry I say you don jazz

me eh eh

I no fit shout oh

me I, no fit shoute oo

Drenco....Cashino...lets go


(echo til fade)


  Purchase "Baby Gal"   Purchase Entire Album   Email Video to Friends   Play Youtube "Baby Gal" Video   Play Spotify "Baby Gal" Song   View Wikipedia "Baby Gal" Entry   Receive Emails for Future Drenco Lyrics

Email:

  Link to "Baby Gal"   Share on Facebook, Twitter, and more
  See Recommended Lyrics For You

Loading...

Lyrics by Drenco

Related Songs

  Row - General Degree  Ankhiyon Se Gal Kar Gayi - Sonu Nigam  I'm Gonna Love That Gal (Like She'S Never Been Lov...  I'm Gonna Love That Gal ( Like She's Never Been L...  My Gal Mezzanine - Cab Calloway  Cool Baby - Busy Signal  I'm Goin' Home - Gene Vincent  Oh Julie - Charming Hostess  Wine Pon Di Ting - Demarco  Love Dem - Vybz Kartel  Watch Dem Roll - Sean Paul  Watch Di Gal Dem Roll - Sean Paul  Corrina, Corrina - Benmont Tench  Slow Motion - Vybz Kartel  Mi Loving It - Vybz Kartel  Goodas Gal - Beenie Man  Everybody's Baby - Dan Bern  Raggamuffin Girl - Frankie Paul  Raggamuffin Girl - Apache Indian  Corrina, Corrina - Dylan Bob  Come Yah Nuh Mi Gal - Vybz Kartel  High Priced Woman - John Lee Hooker  Corrina, Corrina - Marianne Faithfull  Corrina, Corrina - Bob Dylan  Corinne, Corinna - Marianne Faithfull  One Woman - Vybz Kartel  Tic, Toc - Vybz Kartel  Wine Baby Wine - Sean Paul  Crazy Feeling Feat. Elephant Man - Wayne Wonder  Sometimes I Wonder - Fats Domino  Long Gone Blues - Billie Holiday & Her Orchestra  Long Gone Blues - Hot Lips Page  Long Gone Blues - Billie Holiday  Long Gone Blues - Teddy Wilson  I Gotta Find My Baby - B.B. King  She's My Baby - Hancock Wayne  Together - Tierra  Stress Free - Vybz Kartel  Free Style - Vybz Kartel  LONG GONE BLUES - Holiday Billie  Baby Baby, All The Time - Nat King Cole  Evenin - Dave Brubeck  Mi In Love - Vybz Kartel  Oh Linda - Gordon Lightfoot  Wine Pon Di Edge - Busy Signal  My Gal Is Gone - Tampa Red  Lawdy, Miss Clawdy [Take 1] [Take] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 5] [Take] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 4] [Take] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 1] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 9] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 10] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 7] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 8] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 11] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 12] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 5] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 6] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 3] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Take 4] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Alternate Take 1]...  Lawdy, Miss Clawdy [*] - Elvis Presley  Lawdy Miss Clawdy [Black Leather Sit-Down Show #1]...  Lawdy Miss Clawdy [NBC TV Special] - Elvis Presley  Lawdy, Miss Clawdy [Takes 11-12] - Elvis Presley  Lawdy Miss Clawdy [Black Leather Sit-Down Show #2]...  Lawdy, Miss Clawdy - Elvis Presley  Lawdy Miss Clawdy - Commander Cody  Boom - Baby Cham  Boom - Babycham  St. Louis Blues - Nat King Cole  Watch Them Roll - Sean Paul  Me In Love - Vybz Kartel  Be Bop Baby - Rick Nelson  Baby Come On - Method Man  Baby Come ON (feat.KARDINAL Offishall)...  Hi-Heel Sneakers - Paul McCartney  Dusty Boxcar Wall - Eric Andersen  Going Back To Louisiana - Bruce Channel  She Gone - Popcaan  Oh, Linda - Gordon Lightfoot  Blue Moon Baby - Dave Diddle Day  Nymphomaniac - Vybz Kartel  Yeah Buddy - Jeff Carson  Shirley Lee - Rick Nelson  Roll With Me - Boyz II Men  Roll Wit Me - Boyz II Men  Looking up at Down - Big Bill Broonzy  Baby Father - Vybz Kartel  Love You Enuh - Vybz Kartel  Girls Way - Beenie Man  Evil Gal Blues - Aretha Franklin  Move Your Body - Marger  See A Man U Want - Vybz Kartel  Lost Your Head Blues - Bessie Smith  Tell Me - Beenie Man  One Way Gal - Notting Hillbillies  Who Slapped John?...  Who Slapped John - Gene Vincent  I Am - Ss501  WHO SLAPPED JOHN? - Gene Vincent  Feel Alright - Sean Paul  Daddy's Home - Sean Paul  Tell Me Now - Beenie Man  You Babe - Beenie Man  Not Me - Beenie Man  Oh Carolina [Raas Bumba Claat Version] - Shaggy  Oh Carolina - Shaggy  Oh Carolina (radio Edit) - Shaggy  Love You Like Crazy - Chaka Demus & Pliers  Gal Wine - Chaka Demus & Pliers  Gal Wine - Chaka Demus & Pliers  Temperature - Sean Paul  Jamaica Way - Beenie Man  Jamaica - Beenie Man  See See Rider - Ella Fitzgerald  See See Rider - Lou Rawls  See See Rider Blues - Ma Rainey  See See Rider Blues [Original Paramount Recording]...  See See Rider Blues [Master Take] - Ma Rainey  See See Rider Blues [Original Paramount Recording]...  See See Rider - Big Maybelle  See See Rider - Jimmy Rushing  See See Rider Blues - Louis Armstrong  See See Rider Blues - Louis Armstrong  Eye Deh A Mi Knee - Sean Paul  Hello My Baby - Phish  Girls Dem Luv We - Shaggy  Temperature [AOL Sessions][*] - Sean Paul  Temperature [Album Version] - Sean Paul  Temperature [Multimedia Track] - Sean Paul  Whoa - T.O.K.  Whoa - T.O.K  Tekk - Vybz Kartel  Tekk Buddy Gal - Vybz Kartel  Maestro - Beenie Man  One Way Gal - Mark Knopfler  One Way Gal - Lyle Lovett  If You Come Into My Heart - Mblaq  Crystal Clear - Beck  No Lie - Vybz Kartel  Jiggle - Beenie Man  Whine Up You Body - Vybz Kartel  Out of Control - Rayvon  Out Of Control - Shaggy  Out of Control - Shaggy  Honey Babe Blues - Doc Watson  Be-Bop Baby - Ricky Nelson  Be Bop Baby (1957) - Ricky Nelson  Kidney Stew - Pinetop Perkins  Kidney Stew Blues - Eddie "Cleanhead" Vinson  Moanin' the Blues - Marty Robbins  Jook Gal - Elephant Man  Roll Wit Me (Remix) / Feat. Fabolous - Boyz II Men  Be-Bop Baby - Rick Nelson  Be-Bop Baby - Sandy Nelson  Be-Bop Baby - Peacheroos  Be-Bop Baby [Single Version] - Rick Nelson  Be-Bop Baby [Single Version][*] - Rick Nelson  Be-Bop Baby [LP Version] - Rick Nelson  Be-Bop Baby [Mono Version] - Rick Nelson  Be-Bop Baby - Simon Di Maggio  Be-Bop Baby [DVD] - Rick Nelson  Be Bop Baby [DVD] - Rick Nelson  Hello Ma Baby - Bing Crosby  Hillbilly Willie's Blues - Alvin Youngblood Hart  Hillbilly Willie's Blues - Alvin Youngblood Hart  Seventeen - Bill Haley & His Comets  Hmm Hmm (Remix) - Beenie Man  Country Blues - Muddy Waters  Country Blues - Muddy Waters  My Hillbilly Baby - Ernest Tubb  Evil Gal Blues [Live] - Aretha Franklin  Wine - Elephant Man  Jook Gal [Head Gawn Version] - Elephant Man  Jook Gal [DVD] - Elephant Man  Jook Gal (Wine Wine) [Head Gawn Version] - Twista  Jook Gal (Wine, Wine) - Bone Crusher  Jook Gal [DVD] - Young Blood  Jook Gal (Head Gawn Version) - Elephant Man  Jook Gal (Wine, Wine) - Elephant Man  Please Don't Go - Floyd Dixon  Push It Up - Spragga Benz  Bye Bye Baby - B.B. King  Bye Bye Baby [Gentlemen Prefer Blondes]...  I'm So Fly - Ce'cile  Baby Count Ten - Bell Sisters  Rocks and Gravel - Harry Belafonte  Rocks and Gravel - Bob Dylan  My Gal Keeps Me Cryin' - B.B. King  Teacha's Choice - Vybz Kartel  Teacha's Choice - Vybz Kartel  Pretty Pretty Baby...  Little Pink Mack - Kay Adams  Go! Go! Go! - Roy Orbison  Go! Go! Go! (Down the Line) - Roy Orbison  Go, Go, Go [Down The Line] - Roy Orbison  Breast Specialist (How Many Times Remix)...  New Suzuki - Beenie Man  Evenin’ - T-Bone Walker